lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mk tunz – o chukwu na god

Loading...

mk tunz (wetin dey sup)

me i no dey run pass my lane
i gat him grace upon me
na why the strong man no fail
tell me why you still hating

dem wan do me make i fall down
dem try hold me but i stand right
na god dey do am no be man now
the boy grace strong no be china

the boy na akuzi na
taa o chukwu (na god)

the boy n’eme ofuma
o na asim o chukwu (na god)

small boy don dey turn high~class
don dey turn high~class
dem wan block
dem wan block but oluwa don set compass
don set compass
charlie me be strong man so no man fit to near canvas
u wan wear canvas
so no try do sh~t cus aboy dem go bulla your back
dem go bulla your back
dem say we jobless mana nbata fa a na ajumu ife ana aru
dem say the boy no go blow when i drop bars you go fear na
you go fear na


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...