lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu king cody – mi love

Loading...

yeh yeh yeh
africa badman dey o
fi mi girl yeh,fi mi girl i love ya
(hun hun)
fi mi girl i want ya a
i have been searching,praying hoping one day i go meet ya a

girly you me love o,girly you me love o
no other girly wey mi prefer
girl you be mi drug o,u be mi drug o
mi body pain reliever
the way mi just dey hold you,squeeze you ,l!ck you,kiss you make you to cum
me hope you remember
abeg gimme love o,forever gimme love o
if you lemme mi go suffer
she no dеy pick my phone
when mi dey call hеr phone
she saw mi on her page wearing indian jones
but she dey make me happy
mi forever love zone
she dey call me zaddy
when mi call her baby
she dey call me maddy
among all dem lady
she dey gimme peace
mi forever love zone

inside inner mi heart
u got a resident
u said mi king of your liffy but you mi president
mi ready to hold ya,mi dawg be mi evident
baybi please don’t leave me rastafari be my witness

girly you mi love o,girly you me love o
no other girly wey mi prefer
girl you be mi drug o,u be mi drug o
mi body pain reliever
the way mi just dey hold you,squeeze you ,l!ck you,kiss you make you to cum
mi hope you remember
abeg gimme love o,forever gimme love o
if you lemme mi go suffer

cause dem leave me when mi no fine when mi no get money
but you stay with me when mi dey low when mi dey burnny
mi laughing gas,when mi feel so sad you too dey funny
baby girly yo hahaha
u gimme pleassure when mi dey broke when mind dey h~rny
girl ya p~ssy tight,you feel so sweet more than honey
she dey gimme joy inna mi life through the journey
baby girly yo hahaha

hmmmm
mi no go never leave ya side
mi getty dollar lemme be ya ride (eha)
orekelewa be my wife anything ya want mi jah provide (eha)
dem gonna lie dem gonna try baby trust me cause mi no dey lie (eha)
mi send ya message you no reply baby telli mi why you make me cry (eha)

common babe let’s gumbody
cause everyman need somebody
mi don’t really need just n0body
babe mi want ya own body
many ladies wey dey for road,wey pretend to be mi baybe
now stereotype dem no be my type cause i found ya mi own baybe

girly you me love o,girly you me love o
no other girly wey mi prefer
girl you be mi drug o,u be mi drug o
mi body pain reliever
the way mi just dey hold you,squeeze you ,l!ck you,kiss you make you to cum
me hope you remember
abeg gimme love o,forever gimme love o
if you lemme mi go suffer

dem say mi smoke mi rascal babe you still believe inna me (in in in)
mi gotta kings size of bed no queen to share this with me (in in in)
you be only one wey mi want cause babe you match for me (in in in)
mi ex become ex’s just because dem give up on me (in in in)
girly you too s~xy you make a man crazy
(you sweet pa a a)
mi no too like p~ssy but this ya own juicy
(you sweet pa a a)
but now mi love juicy you gimme sweet p~ssy (you sweet pa a a)
for this ya own beauty i feel slap police
(you sweet pa a a)

inside inner mi heart
u got a resident
u said mi king of your liffy but you mi president
mi ready to hold ya,mi dawg be mi evident
baybi please don’t leave me rastafari be my witness
africa queen don’t forget say me gan i be king (oyoyo)
girly will you stay beside me,girly will you dey around me (oyoyo)
south africa pretty beauty,nigeria beauty lady (oyoyo)
girly will you stay beside me,showdy will you do without me (oh no no )


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...