lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu falz – soft work

Loading...

ahn bahd guyz
soft work
ahn abinibi you will know when we enter late
they say we dey show gan it’s a darn habit
we no struggle to collect best artist
first cl-ss no be who collect extra sheet
give ladies ecstacy, with our expertise
we calling shots but dem no dey get service
wen we comot london we go check paris
i dey smell envy, i detect malice
i don’t care lifestyle you go fear lavish
foreign girls in my house i dey learn spanish
and the french girl tell me je m’appelle gladys
i dey scope omoele till some bread vanish
but no be strain on my pocket ‘cus we less famished
ladies love made men and we established
dem dey con find us like we herbalist
dey wii chop our bobo if it’s well garlished
we came through in that mercedes
ahn mama look at how we made it
a little liquor and some ladies
we dey turn up on a daily
we came through in that mercedes
mama look at how we made it
a little liquor and some ladies
we dey turn up on a daily
it’s our work oo
ahn yea soft work
yea it’s our work oo
ahn yea soft work
ahn yea it’s our work oo
it’s the life we chose i could have been in chambers
no regrets this one dey pay p-ss
we get drive we get all the papers
trust n0body real n-ggas dey scarce
please my padi why you want to gate crash
you dey copy kata you don dey claim razz
‘cus you say dat one na the main cash
you be army robber your people dey sas
riches and manner, cash and etiquette
mature money and i ain’t even thirty yet
i know your face but i can’t remember where we met
na just courage the power wey the enny get
stories that touch from a real life angle
this one’s for the night, i burn the midnight candle
emi lo school so i can be called to bar
now i’m a rap star mummy i’m popular
we came through in that mercedes
mama look at how we made it
a little liquor and some ladies
we they turn up on a daily
we came through in that mercedes
mama look at how we made it
a little liquor and some ladies
we they turn up on a daily
is our work oo
ahn yeah soft work
ahn yeah is our work oo
ahn yeah soft work
ahn yeah is our work oo
working hard but we’re hardly working
when the fine girls them start the twerking
you go pause like duro na gbami gbo
sori backside amina
ahn yeah aso o gbami mo mo
all these money make a n-gga fatty bum bum
we are now big so we can now pretend
we can now find a star we can now be friends
but you you no know the game intoto
you want to try lucky maybe you will win lotto
even real talent gan still need promo
if you fake your own death you fit still no blow
bami womo to le roll plate to ni logo
omo to yellow bi sikiratu sindodo
a damsel that already knows the koko
cause’ i don’t have any power to dey feed zobo
we came through in that mercedes
mama look at how we made it
a little liquor and some ladies
we they turn up on a daily
we came through in that mercedes
mama look at how we made it
a little liquor and some ladies
we they turn up on a daily
is our work oo
ahn yeah soft work
ahn yeah is our work oo
ahn yeah soft work
ahn yeah is our work oo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...