lirik lagu zlatan – fada
[verse 1: zlatan]
your mama say make you no dey follow me again
i’m not i’m not
your papa say if he catch me he go cut my head
na why i no come your domot o
baby me the love you give me sweet me
adaobi i want to take you all around the world
sisi mi oya farabale mu ijo o
i no wan know but i must meet your fada today
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 2: phyno]
nwa ada nwa ada you be my one and only o
oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
asa ne nunu
e fe obula echolu i go me nu nu
tell your fada si ya che nu nu
maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
i wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
cos n0body fit to stop the love i have for you ??
nwa che kwe ne be
see i get money money ogologo
it’s looking for me a nu m a call away
gi ka na ache bekelebe iyo
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 3: flavour]
asa nwa baby you be my priority for life
i want to see your fada
mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
we wan tv to see your fada
today today not tomorrow
we get money
we no dey borrow
ngwa bia nu kwado be nu
a yin na bia ehh
e ma na efe ge me
when we see your fada
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tajh spikes – jungle
- lirik lagu ruth mcfadden – ghetto woman (pts 1 & 2)
- lirik lagu shawnpezy-mrstayup – cant stopwant stop
- lirik lagu noctorum – my museum
- lirik lagu music with dr – our time
- lirik lagu rakova 888 – deutsche bachata
- lirik lagu hagem – anh không thính đâu
- lirik lagu smokedurkk – wygd!
- lirik lagu c. king – pop out
- lirik lagu juice wrld – rob a bank*