lirik lagu zlatan – 10 bottles
say go hard or go home
ah, my brother no padi for jungle oh
n0body go help you if you struggle oh
ah, say, so many things that you don’t know
ha, when e sup you go see them oh
when e finish, dem go say money miss road
when dem dey sleep, me i no dey sleep, i dey shishe oh
mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
kabiesi, na your doings make me dey shope oh
pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
franklin benjamin, in bundle bundle oh
azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
shey you will snooze?
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
ko sowo ko sobo
azul o ki n ṣe bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
ko sowo ko sobo
azul o ki n se bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
mi o se, ọmọ oro nothing concern me
if no be money matter na whyning
i don’t care, i don’t care attitude
fun awọn ọmọ aṣana yii t’ọn fẹ ba mi sun
i go dey grind, grind nonstop
make my money no get bustop
even mr. dangote never stop
abi you wan depend on person to fit chop?
when dem dey sleep, me i no dey sleep, i dey shishe oh
mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
kabiesi, na your doings make me dey shope oh
pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
franklin benjamin, in bundle bundle oh
azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
shey you will snooze?
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
ko sowo ko sobo
azul o ki n ṣe bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
ko sowo ko sobo
azul o ki n ṣe bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu elgrandetoto – maghribi
- lirik lagu זהבה בן – meshaker – משקר – zehava ben
- lirik lagu dolt – spend forever
- lirik lagu v-3 (columbus, oh) – hating me, hating you
- lirik lagu jess joy – the other cheek
- lirik lagu angelcm777 – lo amerita
- lirik lagu mind ovr matr – 24 \\ toyin’s song
- lirik lagu amy jack – live like it’s christmas all year long
- lirik lagu ynkeumalice – esgo
- lirik lagu aegis – what about love