lirik lagu zhigymania – kind of love
ooooooooh yeah yeah
is zhigymania again
me never see your type
me always want your type
wey go dey my side
wey go be my wife o
you’re the one that i want oh
omalicha
na you be the woman of my life oh eh e eh
this kind of love o, this kind of love
e dey gbaka my head
this kind of love o, this kind of love
e dey burst e my bololo …
se na wetin you put ooooo ooo
you put
se na maggi or tomatoe jos ehhhh yeh e yeh
this kind of love o, this kind of love
e dey gbaka my head
this kind of love o, this kind of love
e dey burst e my bololo
this kind of love o, this kind of love
e dey gbaka my head
this kind of love o, this kind of love
e dey burst e my bololo …
se na wetin you put ooooo ooo
you put
se na maggi or tomatoe jos ehhhh yeh e yeh
this kind of love o, this kind of love
e dey gbaka my head
this kind of love o, this kind of love
e dey burst e my bololo
eyedinukwu newute mu ayan… olololo
omalicha nwa afuruginayan, afuruginayan
babe come cure my craz
oya make we migrate
see as your body dey vibrate oh (e dey vibrate o)
e be only you wey i love (love)
e be only you wey i want (want)
e be only you that i need oh
oh oh oh
you’re million in one person
make i show you good lesson
i sabi say you like flexing (oh oh oh yeah)
this kind of love o, this kind of love
e dey gbaka my head
this kind of love o, this kind of love
e dey burst e my bololo …
se na wetin you put ooooo ooo
you put
se na maggi or tomatoe jos ehhhh yeh e yeh
this kind of love o, this kind of love
e dey gbaka my head
this kind of love o, this kind of love
e dey burst e my bololo
million in one person
million in one person
million in one person
oyima you go kil person
million in one person
million in one person
million in one person
chai you go k!ll person l
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jayknows – fuck off
- lirik lagu maniak – limity
- lirik lagu maxo kream – drizzy draco (a colors show)
- lirik lagu lucahoficial – ya no hay
- lirik lagu blurred mirror – moldy walls
- lirik lagu eddie meduza – ingen plockar en maskros (korrekt text)
- lirik lagu raffaella carrà – bolero
- lirik lagu glup – campo de frutillas
- lirik lagu exército brasileiro – artilharia de costa
- lirik lagu giovanzay – distant