lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu zarion uti – ayé (feat. psychoyp)

Loading...

shey you dey tell me say all the hustle wey i hustle na for nothing?
shey you dey tell me say me i no go drive by pushing a b-tton?
ya ya
uh woh uh wuh uh woh uh yeah
yeah yeah yeah yeaah

bridge
ninu aye, aye, mofe l’owo l’ola mofe ko ile
always working never on a holiday
god punish anybody wey wan farawe x2

chorus
cuz e don tey
e don tey x2
wey we dey hustle monday to sunday, sunday, sunday
i dey tell you say my guy e don tey

verse 1 (zarion uti)
wait, what?
shey you tell me say, all the hustle wey i hustle na for nothing?
ah ye!
shey you dey tell me say me i no go drive by pushing a b-tton?
ah ah
shey you dey tell me say me i no go travel round the globe
prr prr gih!
shey you dey tell me say..
infact, shut up cuz me sef me i don know

say me i go shine
water go turn to wine
cuz me i don dey grind
f-ck that 5 to 9

i swear i put in time
put my life is on life
una 419
no be me wey you dey wine

bridge
ninu aye, aye, mofe l’owo l’ola mofe ko ile
always working never on a holiday
god punish anybody wey wan farawe x2

chorus
cuz e don tey
e don tey x2
wey we dey hustle monday to sunday, sunday, sunday
i dey tell you say my guy e don tey

verse 2 (phsychoyp)
-yp! young papi no zz-
n’inu aye, aye
since we been start omo mehn e don tey as i enter hold mic see my people pick race, they be running to the stage
omo levels don change, n’inu aye, aye
always in the stud (studio) which one is holiday?
they say i’m always sipping juice omo naso e dey
oga eh, small story dey
we been looking for the bands, only 19 but i’m tryina buy some land, had to intervene they was tryina change the plan
– switch it up- x 2
i told them pay in advance, cuz one day una sef go understand

chorus
cuz e don tey
e don tey x2
wey we dey hustle monday to sunday, sunday, sunday
i dey tell you say my guy e don tey

(deep voice)
e don tey
e don tey
me i know say my hustle go pay
if e no pay then trouble go dey
oga that one na story where my money dey?


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...