lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu zahzah – miss you

Loading...

i’ve been thinking, i’ve been thinking wey my love
where my baby dey, wey i no dey see her green light
i’ve been singing, i’ve been singing oh my love

maybe when i hit the right note girl we can unite
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa

say baby make i tell you wetin dey my mind
e go pain me if i see you with another man
girl you light up my life like the rizla
oh you so d~mn fine with a charisma (ahn ahn!)
i’ve been to the north and south
girl na only you wey dey blow my mind
girl only you!

say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...