lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu z3n lifestyle – blessings

Loading...

[intro]
ha ha
z3n lifestyle
you get me
(mix king)
k!lling myself
uuh eh ye ye

[chorus]
eh
blessings yakpa oh
plenty come get jara oh eh
look at me dada oh
me ah no get time
to the shala ye oh oh
light it up like a cannabis oh
girls dem fine like a j~panise yo we yo
if i vex i go start to the throw way oh wo wo wo wo

[bridge]
shey you hustle for me
wey you wan chop my money ya
i can’t k!lling myself
mani wey hustle must flex oh
you wan vex for me
shey you wan chop my money ya
i can’t k!lling myself
mani wey hustle must flex yoo yo yo yo oh ye
flex yoo yo yo yo oh ye
[verse 1]
i no lie
i no lie
i see the blessings over me
so i gatz shine hi
so no try
so dont try
to even try to pull me down
cause na god’s time
every single day
we the hustle for the money
steady on the grind
money come we go joli
as i dey so i de cash out money
as you see me i de count my money

[bridge]
shey you hustle for me
wey you wan chop my money ya
i can’t k!lling myself
mani wey hustle must flex oh
you wan vex for me
shey you wan chop my money ya
i can’t k!lling myself
mani wey hustle must flex yoo yo yo yo oh ye
flex yoo yo yo yo oh ye
yo oh ye oh yo ye

flex yoo yo yo yo oh ye

k!lling myself

yoo yo yo yo oh ye

[verse 2]
as i the hustle every day
baba god make you bless me
make you take away
every other thing wey go stress me ye

as i the hustle every day
baba god make you bless me (higher higher higher)
say make you take away
every other thing wey go stress me

ahhhhh adura adura ise oluwa
adura adura ise oluwa

[chorus]
blessings yakpa oh
plenty come get jara oh eh
look at me dada oh
me ah no get time
to the shala ye oh oh
light it up like a cannabis oh
girls dem fine like a j~panise yo we yo
if i vex i go start to the throw way oh wo wo wo wo
[bridge]
shey you hustle for me
wey you wan chop my money ya
i can’t k!lling myself
mani wey hustle must flex oh
you wan vex for me
shey you wan chop my money ya
i can’t k!lling myself
mani wey hustle must flex yoo yo yo yo oh ye


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...