lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu young pug – i don’t know(idk)

Loading...

hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find come
abi u no wan see me again

so many people don ask
wetin happen last night
i can’t tell maybe

chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo
why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know

hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find come
abi u no wan see me again

so many people don ask
wetin happen last night
i can’t tell maybe

having been thinking of you
playing the song
have been singing of you
looking around
having been watching all you

i don’t know what to do
talking with friends
all i see is you
even in my sleep
i dey dream of you

chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo

why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know

hook:
why are’u gonna do like that
shey na u wey i find comе
abi u no wan see me again

so many people don ask
wеtin happen last night
i can’t tell maybe
chorus
na today
you go move
u go run
u go shawn
u no say
nothing ooo

why you go leave
you go move
you no call
you no talk
you no say
nothing oo
i don’t know


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...