lirik lagu yolyboy – before you came
yolyboy yeah yeah
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came hey yah
baby i say come make we come relate
all the things wey be gone and pass away
all the stories i get and wana share
cos you know me i wana make you stay
cos you know mе i love you dear
i no wan make you comе and then regret
many times i tried but e dey fail
that’s why e dey gat me thinking
e be like say i’m the bad one
i no fit love no fit keep my life right
e be like say dem be bad once
i no lucky no meet person wey right
when i look kam i bin try hard
when dem talk kam dem say lie lie
for this life me i no go die
yeah yeah yeah
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came hey yah
before you came to my life
i’ve been on a trance lost thinking all night
every thing is not right talking about love
why is it that they just turn and say bye
sometimes i’m the one that says bye
i don’t want you come around and is all bye
yeah clapping for my self so good
god knows cos i know that i tried
e be like say i’m the bad one
i no fit love no fit keep my life right
e be like say dem be bad once
i no lucky no meet person wey right
when i look kam i bin try hard
when dem talk kam dem say lie lie
for this life me i no go die
yeah yeah yeah
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came hey yah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gilberto gil – qui nem jiló
- lirik lagu jaiden stylez – misery
- lirik lagu al bowlly – they say
- lirik lagu spectre (rapper) – calling for you
- lirik lagu 3amalexander – life at your own risk
- lirik lagu apologetix – sweet jesus (made a whip)
- lirik lagu codyene – fake love
- lirik lagu men of the reef – elephant hunter
- lirik lagu bullet to the heart – one more day (acocustic)
- lirik lagu tpshawty – demboyzdontplay