lirik lagu yng mill – sari
[intro]
7 made it
omo na milli way!
[verse 1]
she just want to go away, baby don’t you leave
baby don’t you lie to me, eat you like eja kote
eja, eja kote, eja eja kote
eja, eja kote, eja eja kote
lamba, samba, baby no give me lamba
wire aza, lady i go wire your aza
fa mhmm, la mhmm, fire, liar
wa mhmm, fa mhmm, liar, fire. (ah)
[chorus]
i go buy you sari. (ye)
even my father na baale. (wo)
baby don’t you worry. (ye)
i go treat you like buhari. (ya)
[post~chorus]
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili yeah, obi chiko yeah
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili, obi chiko
[verse 2]
shalon, sharon, wetin dey worry you?
dem go send you common tatashe make you go grind
you no go fit grind. na sari you want
go grind tatashe
me i no be dundee yeah (lie lie), no dey treat me like zombie yuh. (me i no be zombie)
okay, tubu~tubu mess calabar, eya amala puku
amala ‘mala kai~kai, who mess am na milli (no be me na), milli say na tunde
[bridge]
shibiri go na, shibiri go na yo!
o’ na yo! corona
shibiri go na, shibiri go na yo!
o’ na yo! corona
[chorus]
i go buy you sari. (ye, oga milli)
even my father na baale. (wo, okay)
baby don’t you worry. (ye, no worry)
i go treat you like buhari. (ya, buhari)
[post~chorus]
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili yeah, obi chiko yeah
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili, obi chiko
[outro]
7 made it
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu salem wolves – one without the other
- lirik lagu brooklyn queen, corrine joy, sarah dorthy little – bring it back
- lirik lagu scooter – riot
- lirik lagu yun joke – dear mother
- lirik lagu conni krell – umrisse der skyline
- lirik lagu sizzlesat & max kiroyan – meant 2 be
- lirik lagu eight passengers – 100% (i am)
- lirik lagu daddy’s groove – been a long time
- lirik lagu blackmagick floe – ride wit da stick
- lirik lagu yescoba – 믿어 (don’t be afraid)