lirik lagu yinno-c – baba god
(verse 1)
when u feel like nothing right
when the light u see no bright
when u try but still na fight
life e hard brother
when ya neighbor do you bad
when ya friend go turn e back
when condition push you back
life e hard brother
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
(verse 2)
every other day you go dey struggle
e don tay wey you been dey hustle
them go dey laugh them dey talk your matter for you
e go dey pain go dey pain you wetin do you
it’s a brand new day make you dey humble
when time get rough make you get muscle
e no easy eehh
e no easy eehh
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi (x4)
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu misié sadik – tou kout
- lirik lagu steinkind – ohne dich
- lirik lagu those poor bastards – i cannot escape the darkness
- lirik lagu dimash kudaibergen – screaming
- lirik lagu nicklas elmark – danmark i tops
- lirik lagu lee greenwood – somebody’s gotta take the fall
- lirik lagu felipe siquara – psycho
- lirik lagu matheus algarth – grateful
- lirik lagu canalli – não importa
- lirik lagu psihotrop – moara cu noroc