lirik lagu yemi alade – dada
arigirigimantis
oh dada (ewo)
when is time to dance
i go dance for you
i go dance like say
i win the lotto
plenty guys e dey
wey dey come my way
you are my chocolate
make them go away awaayyy
i go take care of you
oh you know say i take care of you
because of dada, dada make me craze
oh dada i no tie my lace
because of dada, save me by his grace
oh dada, i dey pick e race
when it’s time to dance
i go dance my dance
i go dance like say i win the lotto
where my guys e dey
plenty shayo dey
make we misbehave
we win the lotto
i go take care of you
oh you know say i take care of you
take take care of you
oh you know say i take care of you
everything is sare sare
anytime you want to sari sari
even if you want my kpali kpali
i give you to carry carry
ahhhan ahhhan
carry carry eh ehhhh o wey
ahhhan ahhhan
carry carry eh ehhhh o wey
because of dada, dada make me craze
oh dada i no tie my lace
because of dada, save me by his grace
oh dada, i dey pick e race
origi matis
na so my heart dey speed o
origi matis
this boy go spoil my speedometer
origi matis
this boy go spoil my speedometer
because of dada, dada make me craze
oh dada i no tie my lace
because of dada, save me by his grace
oh dada, i dey pick e race
origi matis
na so my heart dey speed o
origi matis
this boy go spoil my speedometer
origi matis
this boy go spoil my speedometer
yemi alade eh eh
selebobo
it’s effyzzie
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu аркайда (arkayda) – бит по попке (bit on the ass)
- lirik lagu hendrik – my life
- lirik lagu the auduo – refill
- lirik lagu maísa (cabo verde) – é ka so pamodi n’amau
- lirik lagu lilma1e – ралли (rally)
- lirik lagu rxk nephew – new lil flip
- lirik lagu bad temper – temper
- lirik lagu arize – faith of the saint
- lirik lagu caliii – mountains
- lirik lagu fantastics from exile tribe – winding road ~未来へ~