lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yabujin – no backup

Loading...

this life fit confuse somebody o
sometimes e day go very well
other times e wan wound somebody o

still i go on with my shoulder high up
nothing day wey fit to put a man low
me i get god my confidence to the roof
so me no fear no dogs wey dem day bark, way day woof

focus! no “innie minnie minnie mo”
still dem wan drag me down dey no wan let me go
say if i no go their way me i be nothing o
me i tell dem make dem stop the cappin o
say me i go march on
imma go even if no backup
and god be my benefactor
and so failure me no go factor
to the moon! without no backup
i make one choice and then me i lock up
father son holy spirit got us
so on a regular we go day ga tan ga tan
until we pass the baton!

say me i getti biggie purpose
the journey diffirent from wetin me i chose o
me love to flex, chop life, catchie cruise o
but god wakey me so me i no fit snooze oo
me start to rep one time, omo ologo
give the devil problem, o ma rogo
spread the word go far that’s the motto
until jesus come and pack us in a motor motor
question! what if dem no follow?
me i no mind me i go it alone oh lone oh lone
but e sweet for this side
and me no selfish i throw dem the rope oh rope oh rope
say make we day go yo, harvest plenty and time e day go yo
multiply like the two fish and the loaves yo
devil go choke o!
but me no mind so me apply pressure
scatter the whole place make dem hear next door
turn up the whole place in the name of god
e day shock you? i know you never seen this before

say me no mind i apply pressure
scatter the whole place make dem hear next door
so catch a vibe and the spirit go follow
e go make you do wetin you no fit

me i go march on
imma go even if no backup
and god be my benefactor
and so failure me no go factor
to the moon! without no backup
i make one choice and then me i lock up
father son holy spirit got us
so on a regular we go day ga tan ga tan ga tan

me i go march on
imma go even if no backup
and god be my benefactor
and so failure me no go factor
to the moon! without no backup
i make one choice and then me i lock up
father son holy spirit got us
so on a regular we go day ga tan ga tan
until we pass the baton!
imma go
imma go
imma go
until we pass the baton

ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah ah ah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...