lirik lagu xmut zaza – supreme
uhmm
xmut baby o
i just the wear my supreme
fashion life i be victim
n0body come between
steady give them the big thing
everyday on your screen
i be sipping my lean
if i slow na codeine
that’s why i be big fish
ina ina
ina in my room
girl from afar na your booty me i zoom
take you for dinner
put you in a beamer
while on the date, u come follow shina peller
me i don hala la
me don palanga
me i don jogodo
me i don para
me i don kpef
me i don vex
me i don hala but still want flex
but i still want flex
still want flex
i still want flex and i want still flex
i still want flex, still want flex
every other day i dey wake up fresh
chai
i just the wear my supreme
fashion life i be victim
n0body come between
steady give them the big thing
everyday on your screen
i be sipping my lean
if i slow na codeine
that’s why i be big fish
uhm
oya make you tell that girl wey stand for corner
say make she come to this side
say make she tell vanessa
say make she tell the next one
i say
tell that girl wey stand for corner
say make she come to this side
say make she come to this side
hennessy dey for this side ah
all of dem table dem dry
all of my table dem wet
all of my table dem wet
all of dem table dem dry
all of dem table dem dry (you know)
all of dem girls, come to my side
cause this party e dey for my side
me i don high
me i don kpras
me i no fit lie but i just feel like
me i don palanga
me i don polongo
me i don jogodo
me i want flex
me i want flex
me i want kpef
me i want kpef but i still want flex
still want flex
still want flex and i want still flex
still want flex
still want flex
every other day i dey wake up fresh
i just the wear my supreme
fashion life i be victim
n0body come between
steady give them the big thing
everyday on your screen
i be sipping my lean
if i slow na codeine
that’s why i be big fish
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mr jukes & barney artist – leaving us in light
- lirik lagu john roberts – roll down
- lirik lagu cherberau – disco insomnia
- lirik lagu lucia & epitone project – 어른이 되는 레시피 (recipe for becoming an adult)
- lirik lagu johnny orlando – you’re just drunk
- lirik lagu brigitte fontaine – quand tu n’es pas là
- lirik lagu solmeister – πρελούδιο (preloudio)
- lirik lagu they might be giants – new haven
- lirik lagu nizkiz – полночь (midnight)
- lirik lagu k-1 – mă luai