lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wizola 3gar – hustler anthem

Loading...

yeh 3gar lomo

ahh
ohh
its k!lletunes
if we no buy this benz omoh wetin we gain
shanu funmi baba no let me hustle in vain
if you no get this money brother you are a prodigal son oh
in your family
as you dey hustle brother remember say aiye yii olé

shey oluwa bless my client oh
i won buy house i won get motor
mon shey dating mon shey lotto
baba bless my hustle too oh

thou we grind differently
you buy new bentley
you rocking gucci and you buy verssace
that one no mean say i no go buy bugatti
i go buy ferrari iree maa kari

olowo itunes rora
maa lor fi owo itunes re gbe omo wo royal
awon gbelepawo
wonma fi owo cc gbe omo re wonu yara
back to sender make me never h oo
oh my lord the money never reach me o
adidas fund me pelu ach oh
omo ope hustle make you no go broke oh

mummy dey call me oh since morning
see the landlord bin dey disturb person
no more schools no more food fun awon aburo mi
everything wey dey down na on top money

chaii
my brother any way na way
if you no make am tell me wetin you gain
even if we no go school baba
make we get the kind money wey fit make dangote insane

able god bless me iran meta o gbudo suffer
e no easy ji maasun as a hustler
bless all ghetto souls koh bless all ten fingers
make we dey ball hard from lasgidi to las vegas

selihan merlin kobaka ah eli mayikaburi
i don f~ck thousands tire baba jekin worth billi

eleda mi maa sunlor oh
ara jenri oda oh oh
nibi ti awon egbe mi tin non billion make i no be camera man oh oh
better money wey go make me transform from grass to grace oh make e dey come
money wey go make bill gate call me wey i go tell am say oga hold on

i won get this money baba bless me ghetto soul ajeh
make you bless all my guys make you bless our handwork oh
ki owo mah wolé

the kind money wey i go get wey go make donald trump call me
koh wa mi wa ilé
eleda mi maalor gbef oh
eleda mii maa sunlé

chaii

ejeh kogbagidi
rabiola special
dotman gbelepawo i sight you
alahji mono
stoner mani
adidas funding oshey
oyaa nah wetin dey sup
3m3n
wizzy baby


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...