lirik lagu wande coal – nobody holy
[intro]
legend o
ahn~ahn
don’t tell me
(iskaba)
something that
can come to k!ll them
this is my kingdom
[verse 1]
na who talk say dem holy eh~eh
na who dem talk say marry eh
n0body holy, n0body holy o
no come dey tell me, dey tell me a story o
no come dey tell me, n0body dey kpoli o
pass me the kpoli padi mi okoli o
no come dey tell me, dey tell me a story o
i no dey judge, n0body dey holy o
everybody for this world dey kpoli o
i no fit tell you say me sef i holy o
[chorus]
na your fault (na your fault)
e be likе say you no know say na your fault (na your fault)
by default, we dey givе dem by default (by default)
we dey get the money, ọmọ na by force (na by force)
na my choice, omo na because (na because)
e dey feel like say i dey for air force (air force)
na the clause, na the contract and the clause (and the clause)
multiplication, ọmọ and the plus (and the plus)
[post~chorus]
and the way to shamanya
ayama, no dey do rubbish, ayama eh
no come dey do rubbish, ayama
ayama, no dey do rubbish ayama eh
[verse 2]
see the way my people living, i’m feeling so bad
i don’t know how to tell them or teach them how to act
don’t know how to preach ’cause me i no be pastor
i don’t want to be a pastor
n0body holy, n0body holy o
no come dey tell me, dey tell me a story o
no come dey tell me, n0body dey kpoli o
pass me the kpoli padi mi okoli o
no come dey tell me, dey tell me a story o
i no dey judge, n0body dey holy o
everybody for this world dey kpoli o
i no fit tell you say me sef i holy o
[chorus]
na your fault (na your fault)
e be like say you no know say na your fault (na your fault)
by default, we dey give dem by default (by default)
we dey get the money, ọmọ na by force (na by force)
na my choice, omo na because (na because)
e dey feel like say i dey for air force (air force)
na the clause, na the contract and the clause (and the clause)
multiplication, ọmọ and the plus (and the plus)
[bridge]
vuela mi talento (talento)
traigo la luz sobre mi gente (sobre mi gente)
quizá para ti sea diferente
siempre a lomos de mi presente
represento mi sentimiento
nadie puede venir y cambiar mi mente
sé lo que quiero, lo que quiero
voy siempre paciente, sé lo que espero
[outro]
iskaba
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu samantha barrón – como las aves
- lirik lagu ruby mala – no corre a na
- lirik lagu yung beef – nene malo*
- lirik lagu hiyimi – let me know
- lirik lagu jeth – dans mon sang
- lirik lagu tmazienda – mattone
- lirik lagu frank ray – back before my time
- lirik lagu supchik – money
- lirik lagu dede the king – h o t e l
- lirik lagu egyptian lover – 2 the extreme