lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu vikki sings – catch cruise

Loading...

bad energy (bad energy)
we got bad energy
tell them bad energy

bad energy (bad energy)
we got bad energy
tell them bad energy

baby are you with me?
money in the back of my bentley
me and my guys we on lowkey
hustling for days, we keep winning
we keep winning
we ain’t playing
we gat no time for dulling
money on my mind that’s my big dream
(yeah yeah)
that’s my big dream (yeah yeah)

no dey use me, use me catch cruise (oh no)
no dey use me, use me catch cruise
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
i get cash
tell them bad energy, we don show
tell them bad energy, we don come
tell them bad man, we no wan waste time
tell them bad babes make dem turn up oh
we no want delay, we no want pull up
we no want delay, say we no want pull up
we no want pull up

h~llo, call me that girl wey carry big side
baby with the vibe, make we chop life
call me for phone make we sleep tight
if you carry belle for me, no be big crime
(no be big crime)
baby no be big crime

baby are you with me?
money in the bank, i gat bentley
pull up with my porsche, dem dey rush me
steady on my grind, no loseguard me ahn ahn

baby are you with me?
money in the back of my bentley
me and my guys we on lowkey
hustling for days, we keep winning
we keep winning
we ain’t playing
we gat no time for dulling
money on my mind that’s my big dream
(yeah yeah)
that’s my big dream (yeah yeah)
no dey use me, use me catch cruise
no dey use me, use me catch cruise
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
i get cash

baby stop playing (stop playing)
really got goosh, really got that cash
ain’t playing with your boo
living wild like a zoo
just me and my crew, hop out with the tools
got the biggest bumpa, can i have your number
real hustlers, ain’t no sleep, no slumber
only high style juice when you see me in my corner

baby are you with me?
money in the back of my bentley
me and my guys we on lowkey
hustling for days, we keep winning
we keep winning
we ain’t playing
we gat no time for dulling
money on my mind that’s my big dream
(yeah yeah)
that’s my big dream (yeah yeah)
no dey use me, use me catch cruise
no dey use me, use me catch cruise
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
i get cash


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...