lirik lagu victor ad ft davido – tire you
[intro]
omo in this life
have money o
you go suffer
oh oh oh oh
no no no
etins records
it’s victor ad na na na yeah
it’s davido
obo
[pre-chorus]
it’s either i win or i win
i no get excuse for failure
o lord i want to cash out
i no want to blame my neigbour
it’s either i win or i win
i no get excuse for failure
my brother chop life
cause when you die, them forget your name o
[chorus – victor ad]
and as you see your mate dey update with the convoy
shey suffer no dey tire you
e no dey tire you
you no dey hustle
you dey settle for less o
shey suffer no dey tire you
e no dey tire you
your mate dey graduate
and get double promotion
shey suffer no dey tire you
e no dey tire you
you no dey work and pray
you want to succeed o
shey suffer no dey tire you
e no dey tire you
[verse 1 – victor ad]
i know say dem go talk say
i don come again
shey you don buy the benz now, wetin you gain o?
o lord i know say dem go say i too dey complain
lord i won come update my status again o
don’t get it twisted, life is beautiful
but the house and the cars is also meaningful
i’m grateful for good times, guy i no be fool
even you wey dey judge me sef you want it too
o lord bless me, make i know my real face
make i know if my headquater correct or if all these na pretext
obo
lord i want to know
[chorus – davido]
and as you see your mate dey update with the convoy
shey suffer no dey tire you
e no tire you
you no dey hustle
you dey settle for less o
suffer no dey tire you
e no dey tire you
your mate dey graduate
and gain double promotion
suffer no dey tire you
e no dey tire you
you no dey work and pray
you want to succeed o
suffer no dey tire you
e no dey tire you
[verse 2 – davido]
eh
little boy, you gat work to do
my papa say you gat work to do
as them dey see all the chains and diamonds
them talk say i don do juju
i no rely on papa doe
no! i enter street as davido
oh! some people say i no go blow
eh! same people wan dey with obo
i say thunder fire poverty
fire burn my enemies
water no get enemy
if you wish me well, i go wish you well
i say thunder fire n0body
me and otedola go gum body
water no get enemy
if you wish me well, i go wish you well
pre-chorus – victor ad
it’s either i win or i win
i no get excuse for failure
o lord i want to cash out
i no want to blame my neigbour
it’s either i win or i win
i no get excuse for failure
my brother chop life
cause when you die, them forget your name o
[chorus – victor ad]
and as you see am
make dem update with the convoy
say suffer no dey tire you
e no dey tire you
you no dey hustle
you dey settle for less o
shey suffer no dey tire you
e no dey tire you
[outro – davido & victor ad]
your mate dey graduate
and gain double promotion
suffer no dey tire you
e no dey tire you
(oh my god fiokee)
you no dey work and pray
you want to succeed
succeed o o o
tee-y mix
e no dey tire you
obo baddest
chii
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu duc – não pare de dançar!
- lirik lagu goddam – corcel 2
- lirik lagu callmekat – cities we won’t see again
- lirik lagu dark moor – bon voyage!
- lirik lagu “stations” smith – the sign
- lirik lagu leontos – rifiuti
- lirik lagu hideandseekzoo – never
- lirik lagu matthew logan vasquez – trailer park
- lirik lagu rita marley – so much things to say
- lirik lagu kid de blits – benzine