lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu uche b – ghetto vigilante

Loading...

bam bam

arhn
deedadeey

ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture

i pray the gees all prosper
if ebi cedi then i’m on that
tell me wetin wey i no fi do
catapult for the vultures
we be on a mission everyday
nah cry small time e go change like this oh yh
running through the city like usain
if you no grind for your last name dem go p~ss on am
a better life a dey search for
so many people try me no respond
my hands tied sef i press on
tell every young k!lly you for get yours
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture

ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...