lirik lagu toyin d – jolly
intro
god hand
prehook
i know wetin you want oh
you need some good good loving
omalicha baby
asemkpete oma
i know wetin you want oh
you need some good good loving
omalicha baby
asemkpete oma
hook
make we groove baby
jolly for love oh
jolly for love oh eeeeh
make we move baby
jolly for love oh
jolly for love oh
bridge
ewelewo
anuwenuwe nuwenuwe
anuwenuwe
anuwenuwe
odiego eh
unedi une
unedi oh unedi oh
une une
melody oh une
verse 1
they say love is blind
but na you i dey see
my heartbeat
eh un eh baby eh
if na bride price you want oh
i go spend all my dollars oh
for your love
baby wanuwe
hollandais for mummy
range rover for daddy eh
i go fly you to germany eh
make you tell me what you’re feeling
give your love a meaning
this one no be teasing
baby please don’t leave me
tell me what you’re feeling
give your love a meaning
this one no be teasing
baby don’t leave me eh eh
ego oyibo
ifunanya me
odiego
prehook
i know wetin you want oh
you need some good good loving
omalicha baby
asemkpete oma
i know wetin you want oh
you need some good good loving
omalicha baby
asemkpete oma
hook
make we groove baby
jolly for love oh
jolly for love oh eeeeh
make we move baby
jolly for love oh
jolly for love oh
bridge
ewelewo
anuwenuwe nuwenuwe
anuwenuwe
anuwenuwe
odiego eh
outro
oloruntoyin d
god hand
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mc bucky – always lose (studio session)*
- lirik lagu benab – claśico
- lirik lagu blake & zaidbreak – otro rollo
- lirik lagu bsw – szavak nélkül
- lirik lagu emily weisband – out of this car (stripped)
- lirik lagu amrit maan – sira e hou
- lirik lagu saint nomad – heart on drugs
- lirik lagu fat dave – finding myself
- lirik lagu patrick cc: – the sequel
- lirik lagu infectious organisms – autobiography