lirik lagu tonyy moe – vanity
Loading...
i don dey feel pain, my people suffer plenty
dem no dey see road, dem no know wetin be real
this life na cycle, history just dey repeat enself
vanity pon vanity my people loose their sanity
you wey buy the first thing, na you get the oldest
all because of hunger person k!ll en family
i just dey reason am, the thing just dey sadden me
why you haffi k!ll another man for your greediness
why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
why you got no love inna your hеart
if you die today you leave everything behind
make you show love to be people you see around
tomorrow get belle,you no go fit abort am
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sean kingston – take you there (a cappella)
- lirik lagu summer soul – kill your darling
- lirik lagu clay j gladstone – dead friends
- lirik lagu punjizz – peter pun
- lirik lagu greenbrier lane – go away
- lirik lagu george harrison – beautiful girl (day 2 demo / take 1)
- lirik lagu mole – conmigo
- lirik lagu 川崎鷹也 (takaya kawasaki) – サクラウサギ (sakura rabbit)
- lirik lagu the maccabees – bicycles (ep version)
- lirik lagu taking pictures – that fight we should have had we never had