lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tonyy moe – move

Loading...

nothing i see wey impossible
as i gather many truth my fear lose
some try suffocate me with their judgement
many tell me no while god tell me yes

shey you wan fight me
you wan fight god
who god don bless
no man can curse
i no need dem validation
as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)
as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)

nothing i see wey impossible
as i gather many truth my fear lose
some try suffocate me with their judgement
many tell me no while god tell me yes

shey you wan fight me
you wan fight god
who god don bless
no man can curse
i no need dem validation

it’s time to be who i wanna be
regardless what anybody think
so i fight my demons because
dem try to break my walls

bad mind try virus me
with dem many many bad energy
everytime dem try doubt me
my god e dey show en face
remind dem who be oga
my god e dey come through for me steadily
and i thank god for the many blessings
wey dem no fit see
(woh woh woh woh)

friends and family runaway
then i realise say na only me dey
(dey dey eh eh)

friends and family runaway
then i realise say na only me dey
(dey dey eh eh)

as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)

as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)

nothing i see wey impossible
as i gather many truth my fear lose
some try suffocate me with their judgement
many tell me no while god tell me yes
shey you wan fight me
you wan fight god
who god don bless
no man can curse
i no need dem validation

i don’t know what’s ahead of me
i don’t really know what awaits me in the life that i seek
i dont know if i’m prepared enough
but i’ve chosen it and i must keep moving

take my pain away as you help me carry my cross
i ask that you give me the strength to keep moving no matter what
protect me from the ones i call friend and family
protect me from the evil eyes i don’t see

protect me from myself most importantly


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...