lirik lagu tonyy moe – e.g.a.e.b
moe
na na na
na na na
na na na
shebi na me dey love since
una dey use sense i don know
(know know know)
i try to fit in but my insecurities no go let me
so i tell my truth
and challenge myself to face my fears
so i fight for my freedom break from tradition
surely there must be better
struggle to see the truth
christ be my identity
no be say i no sabi
no be say i no sabi
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
e get as e be the matter, the matter e thick
but nothing too big for god to handle
no storm fit off this candle
nothing wey jah no fit do
mesef i get talent and i no get equivalent
and i learn from the best o
me sef i be bestest
but i dey face test
and i dey cry o
and i be lion
but n0body see me when i dey cry o
and i dey try o, when i reach outside i go smile o
i no get choice but to smile
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ober – dejavu (feat. visa)
- lirik lagu r.e.m. – cuyahoga – live from pyramid stage, glastonbury festival / 1999
- lirik lagu lazybonez – sick
- lirik lagu sks_1 – defincio
- lirik lagu anna lux – 7 fragen
- lirik lagu cem adrian & mark eliyahu – kül (erhan yılmaz remix)
- lirik lagu k-nightcore – raise y_our glass
- lirik lagu fiko (mkd) – solzi od dior
- lirik lagu epica – run for a fall (live acoustic)
- lirik lagu tropico band – ti ne znaš