lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tonife – omo ologo

Loading...

omologo by tonife (lyrics)

aye aye (yes yes)

tonife

if you see me dey trend
you can call me your friend
twale to my friend ,tinubu ahmed oh
i call khadija she dey for abuja
she pick up i’m flattered
she say she go die for my matter
i can’t wait to meet her mother
toripe moje omologo
won binu mi, won ti rogo
otipe, motipe pe
ayefele modupe i no tay sapele
dem wan put me for modakeke
try to stop me you will smell pepper

i dey my dey to get this pay
i no come play, i dey my lane

won fo fun mi, tori pe jomo ologo
won ko mi je, tori pe jomo ologo
we spend money toripe mo jomo ologo
we fresh and cool toripe mo jomo ologo
ahn ahn omo ologo
eh eh omo ologo
ahn ahn kin sh0m~ lofo
eh eh omo ologo

ahn ahn olofo lobinu ologo
eh ehn. olofo lobinu logo
ahn ahn olofo lobinu logo
eh eh olofo lobinu logo eh ah eh

first of all
calm your body no dey rush
shey you see this life na turn by turn
we go double the race, we go win the run
we go do the party, catch fun
we go get money you go lamitan

from lagos to ajita igolo gbogbo won pata dey feel me,oh

i’m hotter than fire you don’t know
i don’t need to brag, i dey on low
we don’t need to rush, we go slow
me poverty fight long ago
shebi emi sha lomogo ohh ,i gat my flows, i gat my glow emi sha lomogo, i’m ready to show you my logo

won fo fun mi, tori pe jomo ologo
won ko mi je, tori pe jomo ologo
we spend money toripe mo jomo ologo
we fresh and cool toripe mo jomo ologo
ahn ahn omo ologo
eh eh omo ologo
ahn ahn kin sh0m~ lofo
eh eh omo ologo

ahn ahn olofo lobinu ologo
eh ehn. olofo lobinu logo
ahn ahn olofo lobinu logo
eh eh olofo lobinu logo eh ah eh

nothing go wrong we dey ok
nothing go wrong we dey alright

skiri skiri pon pon
na me the , na me the boy boy
money go come we go chop up
all of the haters go shut up

na treason kilokanmi
won rojo mi titi na malice
na treason kilokanmi
won rojo mi titi na malice


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...