lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tolaní – chosen one

Loading...

verse 1
many many things dey to talk
if i start to dey talk
no beat fit to contain am
many many times dem been take my peace away
so i dey try to regain am
say man wan dey judge
walk a mile in my shoes
and him leg start to dey pain am
so abeg make you pompei now, just go sit down, down down
close your eyes and (see)
na when you kpai dem go like you..
you dey hungry dem no cut you
you go hustle, dem go george you finidi

woh woh woh
panel beater no fit run this one
and osita no go act this one
dey wish death on me… dem wan pree the chosen one

verse 2
they be like dead virgin never getting laid
so everyday they wana talk about my daily bread
how i’m getting paid
say it’s not your biz
make you deyy for your lane
just free me abeg
…i don’t want nothing from none of you
if you see me for your hood i got nothing to lose
anamachikawanu
i runtown with my goons
and aswear you no go like am if i mad over you
losing my faith
losing my head
losing my mind
praying for grace
day to day
just try survive
bridge
from ikorodu down to banana
different monkey chasing banana
go slow for banana
jump tree for banana


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...