lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tobiloba – don’t die : a letter from us

Loading...

papa said he had a dream
say one day naija go win o
righteousnes go reign supreme
sixty years na still the same dream
how long must the people cry?
see the tear drops from their eyes
person pikin… better pikin o
you carry am do suya..

don’t die o
don’t die o
don’t die o

don’t die o
don’t die o
don’t die o

don’t die o, may you live forever

se egbo?

don’t die o, may you live forever , don’t die o

don’t die o
don’t die o
don’t diе o
don’t die o
don’t die o
don’t die o

don’t diе o may you live forever

don’t die o

once again a life wasted
you pretend you cannot see
young and sharp, he had a dream
(omo olomo omo olomo)
how do you bring yourself to sleep?
trigger~happy cop in black
use them blood to stain the flag
don’t you really have a heart?
we dey shout o
we dey say #endsars
we unite o
you dey send us back

just a question for you..
if we win this struggle
shey you no go benefit o?
and as you k!ll them so
shey you no go die one day?
don’t die o
don’t die o
don’t die o

don’t die o
don’t die o
don’t die o

don’t die o, may you live forever

don’t die o
don’t die o, may you live forever
don’t die may you live forever
don’t die o

long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o

kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o

kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o

kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o

i be god pikin
i dey see the truth
and i go talk the truth
as god lives

don’t die o
don’t die o
don’t die o

don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die may you live forever
don’t die may yoooou
don’t die may you live forever
don’t die o

tobiloba on the megaphone
no be time for the microphone o!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...