lirik lagu tiwadara – fantasy
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
tell me your mind
tell me your mind
it’s so clear you’ve given up already
given up already
oh my baby, tell me your mind
tell me your mind
it’s so clear you’ve given up already
given up
baby sa ‘na si
you’re my fantasy
the way you give it to me, give it to me
i dey see the galaxy
baby sa ‘na si
you’re my fantasy
the way you move you body make me kolo
tell her say i no dey go
i no dey go
baby you do me juju o
i no dey go
even if you play me wayo
i no dey go
baby you do me juju o
i no dey go oh
see my love no be joke o
i go stand for your back like iroko
i dey tell you truth o
if you leave baby i fit choke o
baby don’t leave me
don’t leave me alone
see i made a mistake, and i don’t want you to go
tell me your mind
tell me your mind
it’s so clear you’ve given up already
given up already
oh my baby, tell me your mind
tell me your mind
it’s so clear you’ve given up already
given up
baby sa ‘na si
oya fatasi
the way you give it to me, give it to me
i dey see the galaxy
baby sa ‘na si
you’re my fantasy
the way you move you body make me kolo
tell her say i no dey go
i no dey go
baby you do me juju o
i no dey go
even if you play me wayo
i no dey go
baby you do me juju o
i no dey go oh
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
where are you? baby, baby, where are you?
baby sa ‘na si
you’re my fantasy
baby sa ‘na si eh eh eh eh eh eh
baby ko ‘na si
oya fata si
baby sa ‘na si eh eh eh eh eh eh
i tell her say i no dey go
i no dey go
baby you do me juju o
i no dey go
even if you play me wayo
i no dey go
baby you do me juju o
i no dey go
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu camouflage (swe) – mitt bästa sätt
- lirik lagu triz nathaniel – issa soldier’s song
- lirik lagu jonathan edwards – evangelina
- lirik lagu la oreja de van gogh – la playa [directo primera fila]
- lirik lagu guiaz – se pôs
- lirik lagu mercy (band) – never my love
- lirik lagu passionchild – beauty in imperfection
- lirik lagu sally – roulette russe
- lirik lagu transviolet – for the best
- lirik lagu joe garrido – ginen mariånas