lirik lagu tiwa savage – tiwa’s vibe
[intro]
spellz
yeh yeh yeh
listen
[pre-hook/chorus]
hennessy for my cup
henne’ dey for body oh
shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
all of girl, them bad, we go k!ll somebody oh, eh eh
say the ginger go k!ll somebody oh
[hook/chorus]
if you want to touch my body oh
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
you gat to spend the money
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
bottles must to pop oh
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
help me spray the money oh
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
[verse 1]
wetin be that wey dey ginger the player?
shayo, shayo
the bottles we pop na moet
shayo ohh ohh, shayo
omo na shayo gallore
shayo ohh ohh, shayo
some dey, dey sip hennessy
shayo ohh ohh, shayo
[bridge]
aunty sikira, broda peteru
aunty sikira, broda peteru
aunty sikira, broda peteru
aunty sikira, broda peteru
[verse 2]
self paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
if you no dey shayo, make you comot oh
if you no get money, make you comport oh
self paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
if you no dey shayo, make you comot oh
if you no get money, make you comport oh
[pre-hook/chorus]
hennessy for my cup
henne’ dey for body oh
shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
all of girl, them bad, we go k!ll somebody oh, eh eh
say the ginger go k!ll somebody oh
[hook/chorus]
if you want to touch my body oh
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
you gat to spend the money
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
bottles must pop to oh
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
help me spray the money oh
“yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
[repeat verse 1]
wetin be that wey dey ginger the player?
shayo, shayo
the bottles we pop na moet
shayo ohh ohh, shayo
omo na shayo gallore
shayo ohh ohh, shayo
some dey, dey sip hennessy
shayo ohh ohh, shayo
[bridge]
aunty sikira, broda peteru
aunty sikira, broda peteru
aunty sikira, broda peteru
aunty sikira, broda peteru
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu viv & steve – kiss me
- lirik lagu edwin birdsong – kunta dance
- lirik lagu greeceee – дай мне babe
- lirik lagu aryia – 21
- lirik lagu packy – billy hoyle
- lirik lagu nine.wav – fumes
- lirik lagu the living end – death of the american dream
- lirik lagu 7th cycle – find me out
- lirik lagu medborgarbandet – var ligger sverige? (album version)
- lirik lagu popcaan – violate