lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – malonogede

Loading...

won fe pami, but oluwa wa
won fe pa’na, hun, ina wa
you can’t bring me down now
no matter how you try o
you can’t make me frown o
i can never go down o

malonogedede, malonogedede, malonogedede
oh, weh, oh, weh
malonogedede, malonogedede, malonogedede
oh, weh, oh, weh

malonogedede, gedede, gedege, gedege, gеdege
oh, weh, oh, wеh
kilogedede, kilogedede, kilogedede
oh, weh, chai

see every time i keep struggling
they want make i die o
they wan control my life o
meanwhile no be dem give me life o

they want me to frown o
they want make i die o
everyday i dey go up, up
my brother i no go stop o
god give me power
to conquer my enemies
and i get authority
over princ~p~lity

oh, lord, come down
and manifest your power
oh, lord, come down
and manifest your power

i say, “malonogedede, malonogedede, malonogedede”
oh, weh
irinogedede, irinogedede, irinogedede
oh, weh

ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino
oh, weh
inogede, eh
see the girls dem dey dance gedede, eh
for your house you they hear gedede, eh
see some of them they dance gedede, eh

and my music just gedede, eh
my mama dey dance gedede, eh
see the children dey dance gedede, eh
see the boiz and girls dance gedede, eh
see, hmm
won fe pami na, ino wa
won fe semi lese o, eruku wa, ice
omo yen yaka sibe eh, won fe semi lese, eh
the way she dey whine am go low, eh, eh
they make man lose up him mind, eh

one thing that happens in life
is when you progress and people dey vex e, ice
because the paper e dey rest
and they see you dey want to dey vex

oya baby, gandilolo gandilolo lo lo lo, eh
baby whine am whine am oya whine your apako
uhm, go down, go down, go low
baby, go down, go low
i like it the way that you clip on ma finger
dey make me dey wanna na go slow

baby, oh, no
i like it the way that you clip on ma thing
e dey make me dey high go apako

malonogedede, malonogedede, malonogedede
oh, weh
malonogedede, malonogedede, malonogedede
oh, weh
malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
oh, weh
kilogedede, kilogedede, kilogedede
oh, weh, chai

malonogedede, malonogedede, malonogedede
oh, weh
malonogedede, malonogedede, malonogedede
oh, weh

malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
oh, weh
kilogedede, kilogedede, kilogedede
oh, weh, chai
see


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...