lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ti’lash maroni – maye

Loading...

oh na…
yeahiii…yeh
oh na na na…welcome 2 milan

hook
ai
many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
ai ! 2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure

chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go

alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go

bridge

oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !

who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !

verse
bros who you wan start to dey pressure
alagidi you go die for detention
cos if you no pay my money…
pay my muller
iya re n be ninu cooler
sheybi o gbo’wo tan…o fe wa j~pa
o fe ma f’owo mi gapa
omo no dulling…je kin w’ago
o ku iseju eight…awon sojo n be lenu gate

chorus

e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go

alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go

bridge

oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !

who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan… !

kia kia oya roll me the kpoli
~~~~~~~~~~~~~~~~~codeine
mi o fe’jor…i don’t want any story
but roll me the kpoli…ohhhh na

ta jor shey transaction
o wa fe gbowo mi j~pa
empire, kini ka shey fun ?!!

hook

many many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure

outro

many many people living pressure
ohhh
2 fingers with the man dem
we dey sha manya
sha manya
empire mixed it !


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...