lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tic tac (ghana) – fefe na efe

Loading...

fefe nefe

(ghana rap)

fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
no stand for table
because all the girls dem beautiful
ahan
no stand for table
because all the girls dem beautiful
ahan
dudu maradan omoge
o ti lowa repete
dudu maradan omoge
o ti lowa repete
omo pupa ye omoge
o ti lodun repete
omo pupa ye omogе
o ti lodun repete
dеm roll bakasi
because all dem body dey s~xy
dem roll bakasi
because all dem body dey s~xy
da body dey dangle
dey want put me for trouble
da body dey dangle
dey want put me for trouble
my head dey scatter
dey wan turn me to rascal
my head dey scatter
dey wan turn me to rascal
ahh tictac from ghana
tony tetuilla from naija
oya ahh tictac from ghana
tony tetuilla from naija
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
oya fefe nefe
na the beauty of a woman
moni fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~

(ghana rap)

fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
~~~
fefe nefe
tictac from ghana
tony tetuilla from naija
tictac from ghana
tony tetuilla from naija
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete

fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
moni fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman

if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
moni if you love your woman
oya jeun soke repete
(till fade)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...