lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu thvgger vibez – shayo

Loading...

different type of shayoo
ehn ehn.
when a lion roar

dom p na shayoo
chow!
shayoo na shayoo

pepper dey rest o
10 bottles waiter bring in some henny xo
i don dey feel myself like this my eye dey red o
mukutu makosa gbedu wey go make you start to dey dance awilo
roll a splif and we get high o!!
chow!

shayoo yo yo (shayo yo yo)
yo yo yo (yo yo)
shayoo yo yo (yo yo)
different type of shayoo (yo yo)
pami na shayoo (shayoo)
dom p na shayoo (shayoo)
hennessey na shayoo (shayoo)
shayoo na shayo

if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo

i needed food so i called my dealer (dealer)
we linked up in rumuokwuta
we on trips from port harcourt to lagos from abuja
we end up in kalakuta
wetin be highness without shayoo?
how you go drink coke say you don high o!
ninini nana nana nano
so tell me what am saying i don high o chow!

shayoo yo yo (shayo yo yo)
yo yo yo (yo yo)
shayoo yo yo (yo yo)
different type of shayoo (yo yo)
pami na shayoo (shayoo)
dom p na shayoo (shayoo)
hennessey na shayoo (shayoo)
shayoo na shayo

if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
chow!!!
shayoo na shayoo oh! hmmm
anything wey fit gets you high na shayoo
(oh yea)
mukutu makosa shayoo wey go make you start to dey dance like awilo
oya dance to my disco (hmmmmm)

ep kemjagator
hmmmmmm
ep kemjagator
haaaaaaaa
ep kemjagator hmmmmmm
ep kemjagator.


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...