lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu t.i blaze – wire

Loading...

nah once you go try am
nah once i disconnect
no matter wetin sup, better days ahead o

bonjour bonjour,oya j’mapelle
wetin dey sup wey everywhere red
i hope the situation is not immortal

can you rest on you
can you be my comforter
anytime you see a soldier smile o
green on green credit alert o

gbaun gbaun gbaun
gbaun gbaun gbaun
gbaun gbaun

won ma mi,won ma mi
i don’t go far far far…..
on a different pattern
from a very different world

i no dey support am o
but kin gba wire le kan
kin gba wire le kan
i go dey,i go dey dey dеy,i go dey
i go dey from morning till night
dey rеason to make muller,muller
muller,muller ,wallahi

i go dey,i go dey dey dey,i go dey
i go dey from morning till night
dey reason to make muller,muller
muller,muller ,wallahi

nah once you go try am
nah once i go disconnect
no matter wetin sup, better days ahead o

bonjour bonjour,oya j’mapelle
wetin dey sup wey everywhere red
i hope the situation is not immortal

can you rest on you
can you be my comforter
anytime you see a soldier smile o
green on green credit alert o

gbaun gbaun gbaun
gbaun gbaun gbaun
gbaun gbaun
won ma mi,won ma mi
i don’t go far far far…..
on a different pattern
from a very different world

i no dey support am o
but kin gba wire le kan
kin gba wire le kan

i go dey,i go dey dey dey,i go dey
i go dey from morning till night
dey reason to make muller,muller
muller,muller ,wallahi

i go dey,i go dey dey dey,i go dey
i go dey from morning till night
dey reason to make muller,muller
muller,muller ,wallahi

wallahi ,wallahi,wallahi,wallahi


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...