lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu stormexy – hold on

Loading...

hey
oh yeah yeah
woh woh woh woh woh woh yeah
yeay yeay yeay yeay
aii
girl you gat the body of a goddess
girl i need your body to be honest
i don’t wanna be here for the moment
i want it forever cause i’ve fallen
girl you be my bonnie and clyde
na you wey go take me high yeah
girl you know say me i no go lie
na you wey go change my life

so baby girl hold on, slow down
you don’t need any man?
just tell me what you want now, hold on
you don’t have to be moving fast
just slow down, hold on
you don’t need any man?
just tell me what you want now, hold on
you don’t need any man walai

many people say
why e be say na you i wan date?
me i tell dem say
na you steady wey dey cure my craze
if i’m mentally ill
you’re the cure to my madness
gat me feeling nice
you’re the source of my kindness
girl you be the queen
and i bow to your highness
rate you over everything
girl you’re the highest (high)
for your matter, me i get mind oh
if your love e get queue
me i dey line oh ah
dem talk say me i dey blind oh
if your loving no dey clear
make i dey blind oh

so baby girl hold on, slow down
you don’t need any man?
just tell me what you want now, hold on
you don’t have to be moving fast
just slow down, hold on
you don’t need any man?
just tell me what you want now, hold on
you don’t need any man walai

ah where you dey?
girl i’ve been ringing your phone ah
no delay
girl i wanna sing you a song
can i give you keys to my cars and my mansion?
show the world you’re beautiful
you’re more than a fashion
time no be issue
you got my attention
you know you’re the first
and the last of your version ah
for your matter, me i get mind oh
if your love e get queue
me i dey line oh ah
dem talk say me i dey blind oh
if your loving no dey clear
make i dey blind oh

so baby girl hold on, slow down
you don’t need any man?
just tell me what you want now, hold on
you don’t have to be moving fast
just slow down, hold on
you don’t need any man?
just tell me what you want now, hold on
you don’t need any man walai

juicemix


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...