lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu splanky – confirm

Loading...

lyrics of “confirm” by splanky

(chorus)
somebody pour me the (holy water eh) x3
cos i no go mind if you be (mami water eh) x3
odinaka, odigi n’aka
ifunaya come make we manya
i no go like see tears (for your anya o) x3
i tell you say my love na confirm ni
wetin dem dey talk e no concern me
o girl you know my love na confirm ni
confirm ni as a confirm gee

o baby girl my love na confirm ni
wetin dem dey talk e no concern me
o girl you know my love na confirm ni
confirm ni as a confirm gee

(verse 1)
you know i gat the cash, i gat millions
pretty girl come show me what you really got
you know i fit to change that pavilion
that you living under
i just wish i could come tonight and hold you tight
provided you’re in my sight, i’ll makе you smile
say baby girl you blow my mind (i no go lie) x3
(chorus)
somebody pour mе the (holy water eh) x3
cos i no go mind if you be (mami water eh) x3
odinaka, odigi n’aka
ifunaya come make we manya
i no go like see tears (for your anya o) x3
i tell you say my love na confirm ni
wetin dem dey talk e no concern me
o girl you know my love na confirm ni
confirm ni as a confirm gee

(verse 2)
if love was illegal i’ll die for you
honestly i go fight for you
anything i go buy for you (for you x3) x2
you the prettiest i’ve seen
you put me in ecstasy, girl girl
girl you my fantasy
you high pass hennessy
oh shey you know i fit to die for your matter?
oh shey you know i fit to cry for your matter?
oh shey you know we go go see my mama?
oh shey you know it is you or no other?

(chorus)
odinaka, odigi n’aka
ifunaya come make we manya
i no go like see tears (for your anya o) x3
i tell you say my love na confirm ni
wetin dem dey talk e no concern me
o girl you know my love na confirm ni
confirm ni as a confirm gee
(freestyle)
angelina my lover
shey you go dey if there’s no dollar o x2
if love was illegal i’ll die for you
honestly i go fight for you
anything i go buy for you (for you x3) x2
you know i gat the cash, i gat millions
pretty girl come show me what you really got
you know i fit to change that pavilion
that you living under…

outro (somebody pour me the holy water eh,x3 cos i no go mind if you be mami water ehx3)

(it’s the tuna on the mix)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...