lirik lagu sowa feat. alabi unfiltrd – state of mind
hmmm
uh~uh~uh~uh~uh~uh
uh~uh
sowa bursting the speakers uh
oshe oh
woah~uh~uh~uh
woah~uh~uh~uh
yeah!
mó mà fàràbàlè when i make my pay (fàràbàlè)
everyday gon be a holiday
mí ófè bò sí òwò àyè
óluwà lón shó mí for my lane
ninty nine problems wey i get!
but e no dey be like problem e dey be like say na levels
cause i know say i go jump and pass
no go dey reason say na me do pass
na me do
uh~uh~uh~uh
uh~uh~uh
loose my way can′t eh
defence mí kampe
ah~ah~ah~ah~ah~ah~ah~ah
uh~uh~uh~uh~uh~uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah~woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
óbàfèmì i keep it hundred with you
all of my people for street dem know say me i am cool
twenty four seven me i dey on the road dey cruise
and me no fit lose
cause i know say many people got my back
eja nla last born oluwafinest
just to mention a few, cause me i feel high now
take me high, me just finessing
uh~uh~uh~uh
uh~uh~uh
loose my way can’t eh
defence mí kampe!
ah~ah~ah
uh~uh~uh~uh~uh~uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah~woah
woah~woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
die with your property oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu massimo savić – tajna vještina
- lirik lagu briiza – kiyovta’s song (feat. kiyovta)
- lirik lagu djeuhdjoah & lieutenant nicholson – fontaine (drink drink)
- lirik lagu lia (ru) – танцуй (dance)
- lirik lagu witold lutosławski – taniec
- lirik lagu sinderella mann – underground staples
- lirik lagu tyczka (pol) – mordo flex
- lirik lagu badtrip boys – дай леща (give bream)
- lirik lagu poseidon, hardstyle tazzy, tazzy – now you’re gone – hardstyle
- lirik lagu nate spanish – bad trip