lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu soundgang – enjoy me

Loading...

yeahh yeahh yeah
ooh nana
ooh nana
say say
only you
get my belleful
when you
call me on
the telephone
e dey
make me
go loko
wanna make you
my own ooo
only you
get ma belleful
when you
call me on
the telephone
e dey
make me
go loko
wanna make you
my own ooo
uuuhhhh iiiiii
girl i know
you fond of me
fond of me
blow me
like a morning breeze
coz i wanna
show you
love wey
you no go believe
if i buy house
sey na me and
you go livе
no go enter
one chancе
coz i don pay for
tear rubber
oh my baby
make you take keys
i go show you
love wey
you no go believe
if i buy house
sey na me and
you go live
no go enter
one chance
coz i don pay for
tear rubber
oh my baby
make you take keys
oh girl
you got to
enjoy me
oh girl
oh girl
you got to
enjoy me
i know i know
you want to
enjoy me
oh girl
oh girl you go to
enjoy me
yeah yeah
oh girl
you got to enjoy me
oh girl
oh girl you got to
enjoy me
i know
i know you want to
enjoy me
oh girl
oh girl you go to
enjoy me
yeah yeah
baby you dey
crucify me yeah
yeah yeah
whenever you
crossing my mind
sey na me go
be your tyson
yeah yeah
bae n0body
crossing your line
baby you dey
crucify me
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah
sey na me go be
your tyson ooo
my baby tell me
sey i bad oo
pass rambo
commodity
she no fit do
without oo
no fit do
without oo
i know sey
i be bad
but i wanna
change your lifestyle
only only only
only only you
go kwere
when i chop you
like pasta
oh girl you got to
enjoy me
oh girl
oh girl you got to
enjoy me
i know
i know you want
to enjoy me
oh girl
oh girl you go to
enjoy me yeah yeah
oh girl you got
to enjoy me
oh girl
oh girl you got
to enjoy me
i know
i know you want
to enjoy me
oh girl
oh girl you go
to enjoy me
yeah yeah
wowoioo
my yori ooo
promise sey you
no go ever let me go
ooouuoo my baby ooo
tell me sey you
no go ever let me go
wowoioo
my yori ooo
promise sey you
no go ever let me go
ooouuoo my baby ooo
tell me sey you
no go ever let me go


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...