lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sound sultan – turn by turn

Loading...

no condition is permanent whether you be president
no condition is permanent whether you be president
after every rain there must to be the sun
and when the sun don go the moon must surely come
see na the way the way the way wey the hand of the clock dey turn
an d na the way the way the way this life na turn by turn
so if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
so if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
because you get money you start to dey pose about
brag off everything abeg e close your mouth
no be you wey we see yesterday wey dey waa for street
you do yahoo yahoo your maga don pay now you wan come dey boast for me
so if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
so if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
na turn by turn
the moon must alway follow the sun
na turn by turn
the moon must alway follow the sun
if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
my chop money wey no chop remain
chop money sotey e dey enter him brain
people wey dey work for you dey complain
all them complain na always in vain
you dey chop meat but you give them bone
make them lifestlye dey be hard like stone
one day one day
one day monkey go go market e no go come back
some day some day
some day you put your had for pocket you no go see jack
if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
na turn by turn
the moon must alway follow the sun
na turn by turn
the moon must alway follow the sun
mama i remember day when you told me
mama you pulling our ears while you scold me
say if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
if you richy richy today no dey pose all your richy richy away
~~~~ cause the money a go come
they wanna win the race so them ~~~~
the life you dey ive na turn by turn
no be one day you go be number one
every dog has its own d~mn day
the ghetto children them ah hope and pray
just like baba dee whenn them blow his fire blaze
now the fire burn babylon always
make i tell you sonething about this life wey we dey so
no be everything you fit buy with your ego
take your ego throw am out the window
let them every man be same and equal
if you be richy richy today no use richy richy make looku looku complain
cause if i be looku looku today i work hard and my looku looku go pay
one day one day
~~~ be looku looku no use loku looku complain
work and looku looku go pay
and richy richy no use richy richy dey pose
na turn by turn
the moon must alway follow the sun
na turn by turn
the moon must alway follow the sun
no condition is permanent whether you be president turn by turn
no condition is permanent whether you be president turn by turn
everybody is a superstar
we go make am one day even if no the same day
everybody is a superstar
we go make am one day even if no the same day


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...