lirik lagu sound sultan – rainy days
mr worky worky
don dey work for naija reach 40 years
no go forget when this sun go set e o
try to dey save make you no go regret e o
mr superstar
you don dey drive every flashy car
no go forget when this sun go set e o
try to dey save make you no go regret e o
mrs campus baby
you don dey follow rich man pikin waka
oga ju o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
awa se
mr borow borrow
like to impress with his best friend motto
molue bus you for enter dey comе e o
~~~ cause you use am dеy form e o
omo aje pako
reach for school come dey farawe b~tter
no go forget say na money dem gather o
omo oni yo owo o ni garri together o
mr i pass my neighbour
ma lo para le re mi dile ba le ba
oga ju o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
awa se
back in the memories
when you been get money
everybody go dey gbadu you go dey follow you
like ant dey follow sugar
but when your money go
your friends go turn to foes
n0body go dey there only you go wet for inside rain
person wey dey drink garri get plan e yo
make you no dey underrate poor man e o
person wey dey drink garri get plan e yo
e dey plan e get plan o
e just dey plan e get plan e yo
e dey plan e get plan o
e just dey plan for that rainy day
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
lo jo to ru ba ro
ma se gbagbe ojo toju awa o
awa se
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jazicality – facetune
- lirik lagu omar coleman & eddie roberts – strange times
- lirik lagu brahm [usa] – fracture
- lirik lagu dafina zeqiri & kida – luje belin
- lirik lagu joel corry & becky hill – history*
- lirik lagu seth glier – things i should let you know
- lirik lagu particles – heavy heart
- lirik lagu yemi sax – my woman my everything
- lirik lagu craps – закутайся в меня (wrap yourself in me)
- lirik lagu марк тишман (mark tishman) – маяковский (mayakovsky)