lirik lagu sonia aimy – live nah jeje
[chorus]
life no beh joke
life noh be play
life nah jeje
life o, this life o
life noh beh joke
life no beh play
life nah jeje
life o, this life o
[verse 1]
eh go do us like this
eh go do us like that
eh do us do do
life o, this life o
eh go turn things around
for good or bad o
take am easy
life o, this life o
[chorus]
life no beh joke
life noh be play
life nah jeje
life oh, this life oh
life noh beh joke
life no beh play
life nah jeje
life o, this life o
[pre~chorus]
this life
nah jeje (nah jeje)
take am easy
this life
[chorus]
life noh beh joke
life noh beh play
life nah jeje
life oh, this life oh
life noh beh joke
life noh beh play
life nah jeje
life oh, this life oh
[verse 2]
eh go do us like this
eh go do us like that
eh do us do do
life o, this life o
from grass to your grace
for better or worse
it’s full of mystery
[chorus]
life o, this life o
life noh beh joke
life noh beh play
life nah jeje
life o, this life o
life noh beh joke
life noh beh play
life nah jeje
life o, this life o
[verse 3]
this life
take am easy
nah jeje
nah jeje
this life
just take am easy
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu draganov – sac
- lirik lagu anthocar – angels
- lirik lagu odt – roadman
- lirik lagu roseville – safer
- lirik lagu rockit gaming – viewers
- lirik lagu gibbilig – kaffes låt
- lirik lagu tourdeforce – new sex order
- lirik lagu vanyaposhly – бедная юность (bednaya yunost)
- lirik lagu luka shkibola – sa srecom
- lirik lagu damiku. – fuck you, world