lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sonia aimy – husband in canada

Loading...

[intro]
hey african men
and the rest of you
this message nah for una oh
make una listen abeg

[verse 1]
i wan marry but i nor see good man
i wan marry but i nor see fine boy
men weh i deh see don marry
boys weh i deh see na wahala
okokokoko mama ma wetin i go do-oh-oh
okokokoko baba oh wetin i go do yeh-eh-eh

[verse 2]
je veux marier ans trouvent un bon homme
je veux marier ans trouvant un beau garçon
mes tous les bonnes homme son marier
tout les garçons sont wahala
men weh i deh see don marry
boys weh i deh see na wahala
okokokoko iyemwen que puis faire oh-oh
okokokoko baba oh que puis faire eh-eh
okokokoko iyemwen wetin i go do-oh-oh
okokokoko baba mi wetin i go do eh-eh-eh

[instrumentals]

[verse 3]
oh boy weh you nah
abeg go call me that fine girl
if that girl noh gree
go call me that old male
oya sharp sharp nah

[verse 4]
i go kenya
them kolo
congo men
nah ashawo
nigerians nko
dem flirt oh
benin republic
agaleto
senegal, senegal
polygamy
cape verde oh
baccaglioni

(verse 5)
okokokoko mama ma wetin i go do-oh-oh
okokokoko baba o que puis faire eh-eh
wetin we go do my sister
i deh go canada

(outro)
where you deh go (canada)
i deh go canada (canada)
to look for my husband (canada)
to look for my bobo (canada)
i want go try (canada)
sois sérieux eh (canada)
uh uhh je dis sois sérieux (canada)
sois sérieux (canada)
quelque fois (canada)
tous les hommes (canada)
oh oh oh (canada)
i deh go canada (canada)
to look for my husband (canada)
husband in canada (canada)
men wahala (canada)
noh get race (canada)
no get color (canada)
men wahala (canada)
men wahala (canada)
na shoulder eh better (canada)
eh deh break head (canada)
i wan go try (canada)
men wahala na try your luck (canada)
i wan go search husband in canada (canada)
i wan go search husband in canada (canada)
i wan go search husband in canada (canada)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...