lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu soloquizer – for my domot

Loading...

[intro]
lake lake on the sing o

[chorus]
as the money the land for my domot o
bad belle carry ur mata comot o
see as the money the landing for my domot e..o..
bad belle carry ur mata and comot
as the money the landing for my domot
bad belle carry ur mata and comot

[verse]
see as the money coming
all dis n-ggas dem a calivanting
see the girls dem dey form form familiarity
but i ain’t got time for familiarity
all eyes on me, when i drive p-ss by all eyes on me
money is all i see (2x) ye…ye…ye…ye

[hook]
na only wen money dey e..
dem go show u love
dey talk sey, who talk sey wen money come u go get love
and i see all the girls dem dey come around
money is on my mind now we spending papers
chasing my dreams sey i no go pause
no time for bullsh-t dem a see u later

[chorus]
as the money the land for my domot…….

[verse]
and dat my hustle life too much
when i never blow dem sey bros just comot, just comot
na omo we d boss
wen we p-ss by omo na dem go shut d door
when i drive p-ss by dem go be like bros w-ssup o (w-ssup o)
your girlfriend sef go d cut eye for d bus o (aha..)

[soloquizer]
my money d command your own e dey pause
call me d chairman emini boss
more money is all i see in d purse
all d girls come around make we chop
o…excuse me
money dey come dem dey follow me
dem no go know as d tin been be
for d grace and mercies that i see….

the money don land for my domot (aye)
call ur friends make dem come chop up o
caused money don land for my domot aye
call ur friends make dem come make we chop up o
lake lake ahh e ahh e
bad belle i say make u just d lockup o (funnytunez baby)
lakee soloquizer on d sing o, soloquizer on d sing o, soloquizer on d sing o
everybody now
sey d money don come…
jump up in d game, jump up n-gga, play ball n-gga
funnytunez baby
solo on d sing, solo….i no forget u bring it back

funnytunez baby
itz funnytunez baby…[fades]


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...