lirik lagu solidstar – zizi
shebababoba
shibidi baraba roboro reberera (2x)
so make you dey zizi
no send anybody just do what you wanna
oh girl it is easy
just dance like shakira, maria or ~~
ria ah
the way she a roll dey make me dey want to dey ~~
oh girl the way you do dey give me malaria
anytime you whine your waist
your booty dey their
sheberebe oh
shbaraba olala
shebababoba
shibidi baraba roboro reberera (2x)
so make you dey zizi
no send anybody just do what you wanna
oh girl it is easy
just dance like shakira, maria or ~~
sarah
she see me jowo kilovera
mara matinbi еlo canada ah
i go spendi my dollar
if you like you go drinki vanilla
for the room you go hama
i know you go halla achiеvers
so make you dey zizi
no send anybody just do what you wanna
oh girl it is easy
just dance like shakira, maria or ~~
shebababoba
shibidi baraba roboro reberera (2x)
so make you dey zizi
no send anybody just do what you wanna
oh girl it is easy
just dance like shakira, maria or ~~
tease me dey tease me
girl see the way you dey tease me (2x)
no no no, no no no no no no
no no no, no no no she dey tease me
shebelebe oh
shabalaba olala (4x)
be your man over
zizi ~~ give you hangover
this na time and we a take over
na ah ah ah
so make you dey zizi
no send anybody just do what you wanna
oh girl it is easy
just dance like shakira, maria or ~~
shebababoba
shibidi baraba roboro reberera (2x)
so make you dey zizi
no send anybody just do what you wanna
oh girl it is easy
just dance like shakira, maria or ~~
the way she a roll dey make me dey want to dey ~~~
oh girl the way you do dey give me malaria (2x)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu джарахов (dzharahov) – для своих (for their)
- lirik lagu starboy25k – chance
- lirik lagu gene vincent – i got to get to you yet
- lirik lagu deux – lassitude
- lirik lagu gravity – saazish
- lirik lagu ernie haase & signature sound – love you remember
- lirik lagu we are wombat – snow globe
- lirik lagu kenini oxxo – oxxo del maviri
- lirik lagu sincerely collins – all of me
- lirik lagu the nvmb – lost interest (k!dz)