lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu solidstar – money making machine

Loading...

ehhhhh
solid star ill bliss
money machine machine eh eh
our money machine machine eh
money money money
money making machine ehh
my money money money
money making machine ehh
ahhaha
cause talent don do am for me eh
ahah my star don dey shine like sun eh
ahah, cause table don turn to my head eh
ahahah
cause who god don bless no one can curse eh
me i dey thank you thank you
for the talent wey you give to me eh
because if not for you
life no easy na wetin i for be
cause you bless me lord
say make i make my way
for my destiny is in my hand
so i heard you lord
and i make my way safe cause i know that
my destiny is in my hand
so i search myself
and i realize this beautiful things
that have made me
money machine machine eh eh
our money machine machine eh
money money money
money making machine ehh
my money money money
money making machine ehh
ahhaha
cause talent don do am for me eh
ahah my star don dey shine like sun eh
ahah, cause table don turn to my head eh
ahahah
cause who god don bless no one can curse eh
what do you think we came to lagos for
count bridges am chasing riches
stocks money and cars
my body covered with scars and bruises
music business like jungle
solid star never fumble
why you dey grumble
cause dem boys looking very successful
tear rubber range no be cotonu
shapes badder n0body badder skip the grammer
never talk much
i let the street certify
i wan testify what the lord has done in the life
of the hustlers
solid star and ill bliss
na ,y fault say you no dey touch
na my fault say you dey church
and the lord no wan bless you
money money money
money making machine ehh
my money money money
money making machine ehh
ahhahaah
cause talent don do am for me eh
ahah my star don dey shine like sun eh
ahah, cause table don turn to my head eh
ahahah
cause who god don bless no one can curse eh
you know have gat money in my brain
anything i want i can get eh
you know have gat talent in myself
anything i want i go get ehhh
the way am doing my thing am so real
anytime am happy i make you feel the hit
music no be rice no be beans or moi moi
it has to be in you its true yeah
everyone gat the keys to your door
open it open it
gat to hear these
ama big grand hustler from a guguru isoko boy
walahi ama ~~~~~~
money money money
money making machine ehh
my money money money
money making machine ehh
ahhaha
cause talent don do am for me eh
ahah my star don dey shine like sun eh
ahah, cause table don turn to my head eh
ahahah
cause who god don bless no one can curse eh x2
who god don bless no one can curse eh x2
na my talent o
na my talent oo
na baba do am eh
na baba do am eh
na my life eh, na my life eh
i go use am make money oo
i go use am make my family


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...