lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu solidstar – halle

Loading...

everybody wanna know me
ah ah eh eh
dekole best don sign me
ah ah ah ah
sometimes i wonder
shey na me be this
whey bin dey hunger
yeah ah
every day na wahala
cus i dey hustle from lagos
enter ojuelegba
oh na na na yeah ah
the tori of my life i no fit yan
thank god for ~~~
~~~ baba i dey see am
mhhm you are one in a million
but some people dem think say na duty
some go say na me and them dey hustle
but na god cus i no get muscle
when i look at my life i dey shout
halle (4x)
halle, halle, halle eh
halle (4x)
halle, halle, halle eh
halleluyah (3x)
halle (4x)
halleluyah (3x)
senior rita
from amina down to anita
ah ah ah
i dey wonder
dem say i dey do their mind like ~~~
oh na na na eh ah
back then n0body won know me
now everybody wanna see me
but the ~~ and my prayer ~~ me
and the ones for lekki won chew me
i dey thank all my fans wey love me
and the radio stations wey dey play me
tv’s and magazines wey dey write me
cus na dem wey dey make me dey high ah ah
everybody wanna know me
ah ah eh eh
dekole best don sign me
ah ah ah ah
eh dem won know me
won know me
halle (4x)
halle, halle, halle eh
halle (4x)
halle, halle, halle eh
halleluyah (3x)
halle (4x)
halleluyah (3x)
halle (4x)
halle, halle, halle eh
halle (4x)
halle, halle, halle eh
halleluyah (3x)
halle (4x)
halleluyah (3x)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...