lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu small doctor – apati were

Loading...

apati were o apati were o my love for you no be play play
apati were o apati were o my love for you na confirm
baby me dey love the way that you whyne your buddy
you won dey make me to touch your buddy an an
apati were o your love don turn me to were o
you won dey want me to sere omo this one no be sere sere an an
dresan upon the beat now i dey calm down into the street
omo omo this one na hit so make you rise on your fit ye
so like go there all the guys and girls dem dey here
if you no fit dance don’t come here we dey smoke we dance we day flex here
apati were o apati were o my love for you no be play play
apati were o apati were o my love for you na confirm
omo eni si yawuyawu abomidun lo ni grangran ain
forget as e happen omo gbagbe bo se sele jo e
omo iwo ni maku fun she too fine afi bi lafu
mo le tori e ja kanfu unkan to ba fe ni ma fi fun o
omo ma ma soro fashola ni mi mi kin se koro ain
omo adaje kolo adaje sede ain
eli chealse lapabi small doctor gbagaun gbagaun
ase lo se awon rade oro yen o kan aye
apati were o apati were o my love for you no be play play
apati were o apati were o my love for you na confirm
see apati were o my love for you na confirm o
apati were o my love for you no be seresere
see this s~xy to bad o with the way she dey wyne am dine o
i really won to touch her body she tell me say she bi omo mummy
emi gangan omo daddy baby baby no dey slow mi
all the fine fine girls they want to know me dey want to touch me kiss and gresi me
omo to rewa iwo gangan ni ma mu re ile te le mi kalo baby no dey slow slow slow
apati were o apati were o my love for you no be play play
apati were o apati were o my love for you na confirm
apati were o apati were o my love for you no be play play
apati were o apati were o my love for you na confirm

Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...