lirik lagu slamzino – no late comer
hooter hootermania na na na na
yo know
ye ye (sound it)
pon d beat is oriel
a beat like yours o rare
eh slamzino pon d riddim now mo n bo lorie
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
naso d thing go na inside life
(soundit) eh
i don’t even trust what i see
cause sugar wey u see look like salt
just keep doing my thing
cuz i no say one day everything go soft
ane time for my fans and my real n~gga
anywhere una go ema rire gba
gonna make it to d top cuz ama goal getter
ahaha ahaha aha hahah
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
f~ckk
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu crow killer – hang tight
- lirik lagu chicho v – enzo
- lirik lagu fendiglock – приоритет (priority)
- lirik lagu idylll – liffineez thotz izza workou lyk zuma
- lirik lagu nano (jpn) – dusty mirror
- lirik lagu the wildhearts – directions
- lirik lagu solar twins – living your dream
- lirik lagu l.a.x. – faster
- lirik lagu the darkest moment – resolve & rebuild
- lirik lagu ez longway – face card