lirik lagu skiibii – baddest boy (remix)
[intro: davido]
baddest
run check, oh ah
skiibii wo wo wo woah
[verse 1: davido]
bad belle lo po laye (shekpe)
kehinde le joju taiye (owh)
olohun ma gbe mi fun aiye
obo tii gbe won sare
who dey check am?
(men dey)
ton ba gbemu, we go reck am
(number)
7 david bechkam
and nothing fit to shake my mental
don’t come close without permission
men dey, wey get metal
nothing wey go gbe mi condition
e’sho dey, i no get alumi
[chorus: skiibii]
baddest boy
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dеy see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dеy call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
baddest boy (baddest boy)
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
[verse 2: skiibii & davido]
shey you no dey fear face?
shey you say you get craze?
because i gentle, you wan dey take sp~ce
shey you know i get taste? (huh~uh~uh)
you go chop
nigerian koboko
straight from magodo
o ma ki’gbe “mor’ogo”
giddem, giddem, slow~slow
[chorus: skiibii]
baddest boy
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
baddest boy (baddest boy)
emi gan biggest boy (biggest boy)
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
[outro: skiibii]
you go chop
nigerian koboko
straight from magodo (magodo)
o ma ki’gbe “mor’ogo”
giddem, giddem, slow~slow
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu how to gag a maggot – how to gag a maggot
- lirik lagu meiton – hlavolamy
- lirik lagu no rest for the weary – the frozen throne
- lirik lagu jakob leichtman – the gifted
- lirik lagu david leiva – nadie me verá llorar
- lirik lagu uglystephan – они меня не волнуют* (snippet 24.01.2022)
- lirik lagu marc tinez – desde que me fui
- lirik lagu tempo – de norte a sur
- lirik lagu nekoi – ghost
- lirik lagu johnny clarke – poor marcus